Ex-Nigeria oil minister for bribery trial spend £2m for Harrods, court hear
More dan £2m na im dem spend for Harrods on behalf of one Nigerian oil minister wey dem dey accuse say e collect bribes from pipo wey wan get government contracts, na wetin one court for London hear during di…

